NIGERIA'S CHAT LANGUAGE DICTIONARY  

Friday, October 9, 2009

Want to be an expert at chatting online or on your phone using Nigerian lingo? Well, look no further....

Enjoy this hilarious collection of the necessities for Naija chatting!

 http://blog.geesee.com/wp-content/images/chatLingo.png

1. LWKM - Laugh wan kill me

2. LWKMD - Laugh wan kill me die

3. MIDG - make i dey go

4. WGYL - we go yarn later

5. IGA - I gbadun am

6. ICS - I can't shout

7. DJM - Don't jealous me

8. WBDM - Who born d maga

9. UDC - U de craze

10. NUS - Na u sabi

11. WSU - who send u

12. OSABZ - over sabi

13. ITK - I too know

14. WDH - wetin dey happen

15. NDH - nutin dey happen

16. FMJ - free me jo

17. BBP - bad bele people

18. HUD - how u dey

19. WKP - waka pass

20. BBG - baby girl

21. KKL - Kokolette

22. MML - mamalette

23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)

24. NTT - Na true talk

25. IKU - It koncain u?

26. NDM - no dull me

27. LGT - let's goo there

28. IFSA - I for slap am

29. IGDO - I go die o

30. YB - Yess boss

31. NLT - No long thing

32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)

33. CWJ - carry waka jorh

34. WBYO - wetin be your own

35. U2D - U 2 do

36. U2DV - U 2 dey vex

37. MKG - maka gini?

38. WSDP - who send dem papa

39. INS - i no send

40. INFS - i no fit shout

41. WWY - who wan yarn

42. NBST - no be small thing

43. NWO - na wah oooooo

44. NMA - no mind am

45. MIHW - make i hear word

46. NBL - no be lie

47. NB? - na beans?

48  WD - wetin dey

49. UNGKM - u no go kill me

50. O2S - omo


Oya, who can write a complete sentence with nothing but terms from the list above? That is the challenge!

And, don't forget to check out this new video from Omolara - "Be Like Yours" You are bound to like this smooth song.

Thanks to Dr. U

AddThis Social Bookmark Button

Email this post


28 Easier Comments. Add Yours!: to “ NIGERIA'S CHAT LANGUAGE DICTIONARY

 

Design by Amanda @ Blogger Buster